Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

See the way you fine as wine

I wanna take you far away

I wanna fly you overseas

Take you shopping everyday

Wetin you want wey I no fit do

If na fight I go fight for you oh

Sebi na wedding we go do

Aye ma gbo orun ma mo


If you vex it's alright

Me I want you anyway

You make me kolo

Bad boy turn mumu oh

E be like say na juju oh

Say me I love you

You no get wahala

Me I no fit run away

You get am natural

Not surgery na from mama

So baby believe… me

Say wetin I yan

I go do oh baby


Woah woah woah

And I say

If I say I love you oh

All my money

All my body

Woah woah woah

Na your own oh baby

Woah woah woah

And I say

If I say I need you oh

All my money

All my body

Woah woah woah

Na for your own oh


Abeg wetin you give me chop

Olohun gbo you dey sweet me gan oh

Oya come make I comfort you

Watch over you when you sleep for night

If I pai today today and if dem ask me say

Wetin I use my life do

I go say I live it with you

If I lie make I bend oh

If you be 99

If you be 99

See our love oh

E no go get part 2

E no go get part 2 oh

Making my money

Give you my raba too

Give you my raba too

See for your sake oh

Me I fit die for you oh

For your matter oh

I fit craze oh

You know say


If you vex it's alright

Me I want you anyway

You make me kolo

Bad boy turn mumu oh

E be like say na juju oh

Say me I love you

You no get wahala

Me I no fit run away

You get am natural

Not surgery na from mama

So baby believe… me

Say wetin I yan

I go do oh baby


Woah woah woah

And I say

If I say I love you oh(na your love oh na your love oh)

All my money

All my body

Woah woah woah

Na your own oh baby

Woah woah woah

And I say

If I say I need you oh(girl I need you oh girl I need you oh)

All my money

All my body

Woah woah woah

Na for your own oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status