Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Who no dey oh

No go sabi say suffer dey oh

Who no go oh

No go know say trouble dey oh

Born killer

Oh no no no no oh

Oh no no no no oh

Oh no no no no oh

Oh no no no no oh


The way dem run we country

Make me want fumigate

Fumigate oh

Kati Kati people

Holy water quench their fire oh

Amen


Knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Coro enter naija

Dem give order make we lockdown

So teh we no get money oh

Everybody con dey shut down

Sinzu money don cash out oh

Many people no get choice oh

Dem think say we no get sense oh

Con dey feed us food like rat oh


If coro no kill person

Hunger go kill person

I say if hunger no kill person oh

Dem political go kill person

Oya wait


The way dem run we country

Make me want fumigate

Fumigate oh

Kati Kati people

Holy water quench their fire oh

Amen


Knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Dangote get the money

Adeleke get the money

Otedola get the money

Adenuga get the money


Agbada

Fit dem body oh

Find us wrapper

Cover body oh

Everyday

Na so so story oh

Do nothing

Collect the glory oh


Fashola get the money

Abubakar get the money oh

Tinubu where this money

Obasanjo where this money dey


Agbada

Fit dem body oh

Find us wrapper

Cover body oh

Everyday

Na so so story oh

Do nothing

Collect the glory oh


If coro no kill person

Hunger go kill person

I say if hunger no kill person oh

Dem political go kill person

Oya wait


The way dem run we country

Make me want fumigate

Fumigate oh

Kati Kati people

Holy water quench their fire oh

Amen


Knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Who no dey oh

No go sabi say suffer dey oh

Who no go oh

No go know say trouble dey oh


I say who no dey oh

No go sabi say suffer dey oh

I say who no go oh

No go know say trouble dey oh


Oya knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Knack us road no no

No no

Give us light no no

No no oh

Build hospital no no

No no

Wetin dem do dem pack our money go


Oh hmm

Pack our money go oh

Hmmm

Oh no oh

Say pack our money go

No no no

No no no no hmm

Yeah

Say pack our money go

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status