Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Hold me tight oh

Before you wound somebody oh

Is there something I could do girl eh

Tell me one thing I could do girl ahh


Girl I no go talk

Cos you dey wound somebody oh

Wound somebody oh

Making man dey cum

The way you dey shake your body oh

Shake your body oh

The way you whine up your waist now

Make me go crazy now

Girl you need cool down

I dey feel your sensation

Get my attention

Get to the groove now


I no go lie

My baby oh you finer pass dem all

I no go lie

My baby oh shake all your body now

I no go lie

My baby oh you sexier pass dem all

I no go lie

My baby oh you badder pass dem all


Kan ma tan ra won

Mo ti rona lo oh

Awon to n binu mi gan

Kan ma binu lo

Baba ti bami se eh

Mo de n saye lo

Me no send nobody

Just dey go my way


Is there something I could do girl

Omo to fine gan

Tell me one thing I could do girl now

To make you feel me na oh

I just want to party hard girl now

Oya dey dance dey go

I just want to feel the groove girl

Now spending my cash dey go


Girl I no go talk

Cos you dey wound somebody oh

Wound somebody oh

Making man dey cum

The way you dey shake your body oh

Shake your body oh

The way you whine up your waist now

Make me go crazy now

Girl you need cool down

I dey feel your sensation

Get my attention

Get to the groove now


I no go lie

My baby oh you finer pass dem all

I no go lie

My baby oh shake all your body now

I no go lie

My baby oh you sexier pass dem all

I no go lie

My baby oh you badder pass dem all


Girl I no fit lie

Mi o wo eni Kan Kan oh rara

Make you do the same

Ma wo eni Kan Kan eh eh

The way your booty dey bounce

Oh baby girl you be my crown

Make me just dey spending my pounds

Dem no fit stop running around

Oya baby get to the ground

Stop to dey front thing

Cruise you around the town


I just feel the way you move girl

Eh eh oh na na

I just want to party hard girl now

Oya dey dance dey go

I just want to feel the groove girl

Now spending my cash dey go


Girl I no go talk

Cos you dey wound somebody oh

Wound somebody oh

Making man dey cum

The way you dey shake your body oh

Shake your body oh

The way you whine up your waist now

Make me go crazy now

Girl you need cool down

I dey feel your sensation

Get my attention

Get to the groove now


I no go lie

My baby oh you finer pass dem all

I no go lie

My baby oh shake all your body now

I no go lie

My baby oh you sexier pass dem all

I no go lie

My baby oh you badder pass dem all


You no go kill me oh eh

With this big bottom ah

You no go kill me oh

Omoge yeee egbami oh


Falila oya loke loke loke

Ko ma gbon lo oh

Modina oya loke loke loke

E no be by force oh


Girl I no go talk

Cos you dey wound somebody oh

Wound somebody oh

Making man dey cum

The way you dey shake your body oh

Shake your body oh

The way you whine up your waist now

Make me go crazy now

Girl you need cool down

I dey feel your sensation

Get my attention

Get to the groove now


I no go lie

My baby oh you finer pass dem all

I no go lie

My baby oh shake all your body now

I no go lie

My baby oh you sexier pass dem all

I no go lie

My baby oh you badder pass dem all

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status