Loading...

Download
  • Genre:Electronic
  • Year of Release:2019

Lyrics

Right Here - 2face Idibia

...

Na wetin I go do.

To make you see say my love for you na real

Baby its right here

Come on come on

Baby its right here

Come on come on

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it's right here

Baby it's right here

I was weak when you said you had to go

Tear drops, crying like a mighty flow

But you turned around and said that you loved me so

How could I let you go

Oh no no no no no no no

Sorry I make you cry

Let's talk about those days and how we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love na I dey always they think of baby

Na wetin I go do to make you see

Say my love for u na real

Baby its right here (right here, right here)

Baby its right here (right here, right here)

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it's right here(right here, right here)

Baby it's right here

Please don't go

Oh I love you so

Bended knees see there's more to show

Dont need to be afraid

I won't let you down

Cos since you've been here my life's been turned around baby

Sorry I make you cry

Let's talk about those days and how we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of baby

Wetin I go do

To make you see say my love for you na real baby its right here come

On its (right here,

Right here) baby its right here come on it's (right here, right here)

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it's right here(come on come on)

Baby it's right here

Say wetin I go do

Na wetin I go say

To make your love no Waka away

If I ever tell a lie walahi make I kpai

I dey so sorry baby walahi talahi

I will never ever make you wear another frown

Anything you want to do

You know I'll be down

I'll make you happy everyday of the party

I'll make you feel like the queen with the crown

Sorry I make you cry

Let's talk about those days we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of baby

Na wetin I go do

To make you see say my love for you na real come on come on

Baby right here

Come on come on

I don tay for this game no go let your love slip away

Baby its right here (right here, right here)

Come on come on girlee

Weytin I go to make see say my love for you na real

Baby it's right here, baby it's right here

It's right here, right here, right here

I don tay for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it's right here

It's right here right here come on come on

See they can say what they wanna say

(Come on come on)

They can do what they wanna do

(Come on come on)

It don't matter cos I love u

And I'll place no one else above you

Oh my babe though you so fine

And it pleases me no mind

I'll never do anything to hurt you

I'll do my thing my world around you

Wetin I go do

Kennis music

E don tey no be today

Wetin I go do

2face see I don tey for this game

No be today

Wetin I go do

No be today

Come on come on baby

I don tay hooo hey hey hay, hi

Wetin I go do

(Hey, hee, hay, hi)

Na wetin I go do

Wetin I go do

(Hey, hee, hay)

It's right here right here it's right here

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status