We Must Groove ft. Burna Boy Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
We Must Groove ft. Burna Boy - 2Baba
...
Anyhow he be today
No matter pressure wey dey
?????????????????????
Even if i get e fever
Or my landlord don dey craze
I no need complain as long as happiness dey my radar
I dont need to smoke to fly high high
I get e natural high
Don’t need to think too much
Coz thinkin na problem
Instead i reason solution
Call me make we kudi
Call me make we chill
Call me make we flex and enjoy my life
Call me make we give without explanation
Call me make we live thank God say
CHORUS Burna & 2FACE
We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move we go move
E no matter where you come from
We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We must move o we go move
We must move o we go move
VERSE 2
Oghene do oghene do
Osolobrugwe do o
The only flesh and the bone
The pot of life na your own
Because am feeeling the tension
Feeling with the pressure
Dealing with different problems of life
I know that every body gat dem
Big man or small man
It doesnt matter if you are black or you are white
See as ?
CHORUS BURNABOY & 2FACE
We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move we go move
E no matter where you come from
We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We must move o we go move
BURNABOY VERSE
Omo the party don scatter
The people dem no want us
Their mendula so reckless
????????????????????????
Tell me wetin i go do to clear your eye eye eye
Anyhow you think am omo e no concern me die
So make i know say you
Wetin i dey use if e no tell you
Jeje ni ke wu
No dey confuse
You can walk in my shoes
No go shook your mouth for wetin no concern you
Many thing dey happen but you dont have a clue
Anything dem do dem go start dey go
Make you no go tell somebody say i tell you
Let’s just try to keep this shit between me and you
HOOK
I dont need to smoke to fly high high
I get e natural high
Don’t need to think too much
Coz thinkin na problem
Instead i reason solution
Call me make we kudi
Call me make we chill
Call me make we flex and enjoy my life
Call me make we give without explanation
Call me make we live thank God say
CHORUS
We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move we go move
E no matter where you come from
See as she fine like mamiwater
Omo see manchester see baka
We must move o we go move
OUTRO
As we dey here dey jolly
Flex well na money
Me sef dey jolly
Next now na money
Dey here dey jolly
Flex well na money
Me sef dey jolly
Next now na money…