Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2006

Lyrics

Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o


Moni wey that satan power

When disasters open my way

Wey ogboni power

Wen Jesus know say na my own turn today

Every soul

Every living thing oya come praise the lord

In your own way

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

Kosi o, o ti o

Kosi o, o ti o pata pata 2x

Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o


Who Jehovah bless no man can curse

Tell me why we dey find pikin by force

Make you no find pikin carry the one dey curse

Cause I will never touch another mans neighbour

Put your bible right in your front

Jehovah is here and he is able

To give you pikin make you no cry no more

Give you money make you no find no more

Give you moto make you no trek no more

Give you husband so you go search no more

Give you that boy make you find no more

Give you that job make you no search no more


Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o


I don try every wey I know ewoh baba

Don’t let my enemy dem laff down at me

Say eweh my body

Greater is he wey dey in me

Than he that is in they

My papa e no dey sleep

Na him dey guide me

And he say he will stand for me

He say he will fight for me

And he say dem no go near me

Papa e say dem no go touch me

Na u say dem no go near me

U say dem no go touch me

You promise me 2x


Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o


Moni wey that satan power

When disasters open my way

Wey ogboni power

Wen Jesus know say na my own turn today

Every soul

Every living thing oya come praise the lord

In your own way

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

Kosi o, o ti o

Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

Kosi o, o ti o

Agabara esu da

Ni bi ti jesu gbe joba

Agabara esu da

Kosi o, o ti o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status