Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2004

Lyrics

Your worst enemy oh go be your best friend

Every night and day we dey think our daily bread

You never can tell who go be your best friend

You never can tell when the world e go end

Shey make we yarn about the one June 12

Wey be say them kill people before the 12

Abi na the one of Clifford Orji oh

Cannibal man wey dey chop man body oh

Another one happen inside Ajegunle

Burning and killing to become Baale

Oh plenty woman wey carry belle

Omoge them make them begin dey fear

If I say O, you say P, another man say C

Omo na you sabi

If I say O, you say P, another man say C

Omo na you sabi


I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle

I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle

Something happen for inside Mile 12

Wey go make we all Nigerians come interfere

Something happen for inside Mile 12

Wey go make we all Nigerians come interfere

Nursery student make e go learn

Omo na im them kill oh make we no yarn

Nursery 1 oh make e go learn

Omo na im them kill oh make we no yarn

Eh we dey happy for democracy

While some useless ones them dey demo dey craze

Eh we dey happy for democracy

While some idiot ones them dey demo dey craze

My brother, eh na useless world

Wey man go live and man go die go

Eh, na useless world

Wey man go live and man go die go

I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle

I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle


After secondary school my friend go Kaduna

E go Kaduna e go serve Oga

After 20 years e don dey serve Oga

Make e travel go village oh go see him papa

Tell papa say im don become Oga

Tell papa say I don become Oga

See papa finish enter Kaduna

See mama finish enter e dey go Zamfara

As my friend reach o, ife eme

My brother go, ebelebe gbuo

My friend reach o, ife eme

My brother go, ebelebe gbuo

Them carry trailer them land for our land

Wetin we see, human dead body

Wetin China see, human dead body

Wetin my brother them see, human dead body

When papa reach oh see him pikin oh

E halla say, ife eme

E halla say, Ebelebe egbuo

Nwanem ewo, ife eme.


I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle

I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle

Caz it is a useless world

We man go live and man go die goo

Situation ma tell you down fall

United we stand divided we fall

I sing Caz it is a useless world

We man go live and man go die goo

Situation ma tell you down fall

United we stand divided we fall

I sing oya sharia law na brand new one

Sharia law make una hear this one

Sharia law my God dem say

Oh my manna go sleep for one place

Dem say oh Manama man go eat for one place

Sote dem say me wanna go see woman face

I say wataguan

Jaja know say we no do dem long

God know say we burning inside and no matter what dem say

China na wataguan

Your worst enemy oh go be your best friend

Every night and day we dey think our daily bread

You never can tell who go be your best friend

You never can tell when the world e go end

Shey make we yarn about the one June 12

Wey be say them kill people before the 12

Abi na the one of Clifford Orji oh

Cannibal man wey dey chop man body oh

Another one happen inside Ajegunle

burning and killing to become Baale

Oh plenty woman wey carry belle

Omoge them make them begin dey fear

If I say O, you say P, another man say C

Omo na you sabi

If I say O, you say P, another man say C

Omo na you sabi


I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle

I say them burn man

Them kill man o for inside Ajegunle

I say them burn house

Them steal land o for inside Ajegunle

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status