Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2013

Lyrics

Eh ho eh he yh

Holy lord

Oh my God eh

Blessed be the name of the most high lord

Jesus Christ

Oya come join e singing and celeberate

Oya run come join me singing and celebrate

Oluwa don do am for me

Singing and celebrate again

Oluwa ma ti shey iyanu fun mi singing and celebrate

Today today

I don add one year to my age oh

Tonight na my night oh

Call your friends to come celebrate oh

Isiewu go dey yh yh

Turkey go dey yh

Claro go dey

For anybody wey dey smoke here today


Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini


Many man years is yet to come for this my life eh

Many many Christmas is coming for me to come and dey jolly

Nobody dem born my mistake

Nobody Jehovah God him hate

Nobody dem born my mistake

Nobody Jehovah God him hate

Jump and run oh

Be happy for yourself oh

Jump and run oh

Be happy for yourself oh

Say no be rogue I wake to see today lord

Say no be ward I take to celebrate

If i need to see tmao

I will never make no mistake

I always give you the thanks baba

Na you deserve my praise oh

Na you na you na you biko

Jehovah me

Lord na you na you I dey celebrate here


Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini


Run come join me singing and celebrate

Run come join me singing and celebrate

Oluwa don do am for me make I celebrate again

Oluwa matise iyanu fun mi pe make I celebrate

Today today I don add one year to my age

Tonight na my night call your friends to come celebrate

Isiewu go dey turkey go dey plenty

Claro go dey for everybody wey go smoke today

Yerima go dey

So come early and don’t be late yh

Pop champagne oh be happy no no

Pop champagne

Make you happy right now

Celebrating na one thing I need to do


Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

Bobody dey do tininitanana

Bobody dey kind tananatinini

(sings till fade)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status