Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Plinky!

Hey

Bae burst it i no fear

But I no care

If you want baby oo

Iyo!


See Abeg no use me forget me

My head no too correct

My body dey para

Toh ba Gbe enu soke ma kana

If at all u come you go collect

My mama no dey for here

Nne Nna wawa

All my body dey still dey pepper me

Make you come cuddle am


If you pick me i go dance

Pick me na Bonanza

If you pick me na Romance

Cos me I no want make dem carry your Attention

Iyo! I go bounce

If e burst I kalas

If you pick me na Romance

Cos me I no want make dem carry your Attention

Iyo!

I no sabi your papa

Iyo!

I no sabi your mama

See how I come carry ur matter

Come still go buy you up & down

Uptill now money on my mind

Come see now i dey on my grind

Iyo iyo


But how many times I go tell you say I be

Oga

Oga sabi Organize

He come Sabi, Oga Nice

Okaka passy Okaka

Moni mo i gbadun your kaka

Tell me say na Cash or transfer?

No time to relax

Cos if you gimme I go run follow am


If you pick me i go dance

Pick me na Bonanza

If you pick e me na Romance

Cos Me I no want make dem Carry your Attention

Iyo I go bounce

If e burst I kalas

If you pick me na Romance

Cos me I no want make dem carry your Attention

Iyo!

I no sabi your papa

Iyo!

I no sabi your mama

See how I come carry ur matter

Come still go buy you up & down

Uptill now money on my mind

Come see now i dey on my grind

Iyo! iyo!


But how many times I go tell you

No use me forget me

My head no too correct

My body dey para

Toh ba Gbe enu soke ma kana

If at all u come you go collect

My mama no dey for here

Nne Nna wawa

All my body dey still dey pepper me

Make you come cuddle am


If you pick me

What about the Attention?

Bae burst it i no fear

But I no care

If you want baby oo

Iyo!

Sunshine

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status