Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Run!

Plinky Nigeria

Baby make i disappear

What a happy adoration again

Ileh my days

Oh no dungbogodun my way

Hmmm


Hey!

Early momo na gbas gbos gbas

If no be igbo na hangover

What type of baby?

What type of life?

E just dey want worry me oh

I dey waka for night

She go on touch light Ewo!

I dey comot

She dey run go baff Okay!

Me and my Baby na 1 times 1

E just dey want worry me oh

But if i ever leave

Make i bend

You say?

Make i leh

Nne make i disappear

As you dey

Want go low

Want go low

Want go low

Make i bend


Hey!

Make i leh

Make i disappear

As you dey

Want go low

Want go low

Want go low

Make I bend

High!

My Baby Sugar Sugar

You're the Sugar

Wey dey my Tea

You scatter my thinking

Already know you capture my Film

And e be some kind things

I dey wonder wonder like this

Muah muah na Kiss

Muah!

But if i ever leave

Make i bend


Hey!

Make i leh

Nne make i disappear

As you dey

Want go low

Want go low

Want go low

Make i bend


Hey!

Make i leh

Baby make i disappear

As you dey

Want go low

Want go low

Want go low

Let nobody disturb

You sabi work all night

I sabi work all night

If I ever loose guard

And you no want make I lie

Just put Booby for my mouth

See my head dey charge high!

As I see one kind kpekus

Girl na you want try craze me

What have you done my Baby?

My bae

Early momo na gbas gbos gbas

Manyaewu

If no be igbo na hangover

What type of baby?

What type of life?

E just dey want worry me oh

I dey waka for night

She go on touch light Ewo!

I dey comot

She dey run go baff Okay!

Me and my Baby na 1 times 1

E just dey want worry me oh

But if i ever leave

Make i bend

You say?

Make i leh

Nne make i disappear

As you dey

Want go low

Want go low

Want go low

Make i bend


Hey!

Make i leh

Baby make i disappear

As you dey

Want go low

Want go low

Want go low

Make I bend

Hey!

Baby make i disappear

Teka!

It's Ahoymanthing

Sunshine

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status