Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

Ne mè fùa ne nà fù

Keeny Ice

Yeah


My heart I for hide the original use photocopy

And once every six months I for do new copy

Honestly lately be like man for start make steady

Like play like play this thing no dey spare nobody

Wherever you dey e go reach you

But when and how be the issue

You no dey guard wey e hit you dierr I bet you tissue no go reach you

Challe what can come can come oo me I just go dey my dey

Cus right now oo later oo any which way


E go reach everybody

E go reach everybody

The broken heart e go reach everybody

E go reach everybody

The broken heart e go reach everybody


Couple goals on monday friday night then ei end in tears

Thing you dey take am world cup almost ten others buy shares

You just dey get them falaa dey hit and run you dey hit your chest

E reach your turn dierr aswear the pain e go enter your spinal chest

Adebayor sef collect some so what be your sweat kodzo gankui

Bet never go through yet already you dey plan buy camry

A whole bill gates oo he cool down collect ein own in peace

But amavi go dey use motivational quote disturb wana peace

Chairman say he get confirm client and soon he dey come clock

He take ein time cook story throw am bill wey he chop block

Mì bla alì dzi mìa nɔ ready loo if it's coming it's doing

Cus right now oo later oo any which way


E go reach everybody

E go reach everybody

The broken heart e go reach everybody

E go reach everybody

The broken heart e go reach everybody

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status