Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2021

Lyrics

I be the piece wey miss for this puzzle I dey fix

And this heat I dey release you no fit resist

Pay me attention or please you fit stand at ease

At least you go fit get a piece of the masterpiece

I dey de game no be now e don tey

Mè ts3 to kple tɔwo dzɔ I still dey

Ta ne rap nana ball ƒòƒò wò nye aa ɖe ke nà fù be nyee dodomé aa xɔ ge abe kante


I stay up mehn I no dey pet gravity

They no dey fit read me I pass graffiti

Nyè be nume vivina wu dzowoe kple anyitsi

Amekee ɖo kpɔ nyea me ya na woa fitsi

Ʋegbe rap aa dzè kpòkpò ènyè ye xoe ɖe agbe

I got the keys ne ebe yea geɖemè aa eɖola bia gbe

Hafi mìa sè bena rap vɔ lè keeny si aa ke mè tsì xɔ abe ƒe alɔfa èvè bla èvè

How I go dey compete with these rappers for pass mark when I know I be the marking scheme

They no dey barb how I dey win this easy no be gbala I roll with the baddest team

Jonilar be top striker big ray dey the defense nobody for try trespass

Lucas kple elvis wo kpese ɖe ka dzi Flexal lè dodomea ye da na through pass

Coach be seshi twobars be assistant

Shesko lee dey back dey draw the game plan

We no go fit lose vim and concentration walaahi

Keeny freaks dey the back dey give fans


Nyè me dza va ts3 face mè oo ta ne ameɖe

Be ya wɔ bagu aa ɖè mè ƒlɔ ge wòa bebe

Beat aa le sɔsɔ mè rap aa ɖo kpèkpèmè chaii

Ameaɖewo be ta ga dzo ʋu ge

Elephant flow no be my size be hippo

I dey talk brt bus no be tico

Nwanne make u never try me biko

Wale see how I dey shatter dema ego

This no be rap ebe things

E mia them pass skinny jeans e dey pull dema strings

My flow no dey bite e dey sting

Mayweather things I dey break jaws when I swing

Wo be keeny be rap aa lè one way vɔa still aa they no dey fit do without me

My noise wey dey pave the way like I be ambulance so no rapper go fit to wow me

Charlie mè be fiya me ɖo fia ee mè wu medusa ameɖeke me ga ya kpɔ nye be ŋkumè oo

Me ga va lè ɖì vɔvɔ ŋutɔ ha kɔ wu bermuda ne ame ɖe dzi be ya wɔ ruff ko ebu mò


Aflao dey my back like hunchback

You guys for dey guard

You step wana toes get ready for payback

Mi afɔ tom egba etsɔ mi ya kpɔ maybach

Hustlerwo kò miawo mi nye xoxo from wayback

Work work work like rihanna

Nuɖekpekpe teŋu nɔ dzɔ I still go dey brighten my corner

Speed on the track like runner

Mi pã ne futɔwo kata be wo ne vee kiss transformer

I told you I'll be here forever only me fit quench my own flame

My career be far from avengers abeg shun dey expect my end game

Half a decade and still counting but nobody dey fit beat my pen game

Twea you menners for stop being ungrateful and put some respect on my name

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status