Love Song ft. Linus
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
And God wetin I take like am
God na God
God no be human being
He no get adviser, he no get manager
He no get secretary
He no get, in short, he's God of himself
Wetin he say he go do, na e he dey do
The thing wey he say he go do for your life
He done start am and he go end am
He no go stop half way
And na so e go be in Jesus Name
Idinma eh
see lyrics >>Similar Songs
More from Fantastic Frank
Listen to Fantastic Frank Love Song ft. Linus MP3 song. Love Song ft. Linus song from album Let There Be Light is released in 2023. The duration of song is 00:03:08. The song is sung by Fantastic Frank.
Related Tags: Love Song ft. Linus, Love Song ft. Linus song, Love Song ft. Linus MP3 song, Love Song ft. Linus MP3, download Love Song ft. Linus song, Love Song ft. Linus song, Let There Be Light Love Song ft. Linus song, Love Song ft. Linus song by Fantastic Frank, Love Song ft. Linus song download, download Love Song ft. Linus MP3 song