OYO ft. H-wealth
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
So many things wey my eyes don see for this life wey man Dey live
So many shit wey man don do for this life wey man Dey live
So many money wey man don waste to make more money wey we Neva see
Aje
Ehhh aje eh eeh
Better days Dey ahead us
Na wetin dem Dey talk
Sey Make we keep our heads up
Continue to Dey work
But pple at the top
Them no want make we chop
The aim is Neva to give up
see lyrics >>Similar Songs
More from Victorchiz
Listen to Victorchiz OYO ft. H-wealth MP3 song. OYO ft. H-wealth song from album OYO is released in 2023. The duration of song is 00:03:13. The song is sung by Victorchiz.
Related Tags: OYO ft. H-wealth, OYO ft. H-wealth song, OYO ft. H-wealth MP3 song, OYO ft. H-wealth MP3, download OYO ft. H-wealth song, OYO ft. H-wealth song, OYO OYO ft. H-wealth song, OYO ft. H-wealth song by Victorchiz, OYO ft. H-wealth song download, download OYO ft. H-wealth MP3 song