Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Dreadlock Rasta

Stepped in the place like a smooth criminal

Free me now

Flow subliminal

uhn

Skin so clean so nice

You would think I ain't got no past that's a lie I can tell you facts

uhn

yeah

Make I tell you Tori

Plenty plenty Tori

Shey you wan hear Tori

Big big big big Tori

Yeah


For real

Seventeen I lost my dad I had to be the man for real

Am for real

I lost my dad he ain't left no will

yeah


Make I tell you factts

Make I tell you facts

How e be for the life

Seventeen I lost my dad

I had to be the man

The boy he was a man

I did some drugs

I did some wrongs

Yeah I'm a man and I got my faults

Got no faults is a lie

Me I get mistake

Me I make mistake

Plenty mistake

Me I tey for street

Plenty plenty mistake

I roll for the street plenty plenty mistake


Cos I no get money

Dem no call me honey

Dem no wan gum body

Some even come dey call me Johnny

But I get the dreams

The dream wey big pass plenty money

Dream wey big pass plenty money


Make I tell you Tori

Plenty plenty Tori

Shey you wan hear Tori

Big big big big Tori


For real

Seventeen I lost my dad I had to be the man for real

Am for real

I lost my dad he left us bills

Yeah


I thank God for my mum

She has been the man and woman in the house

Even when pops was alive

With her hand she dey try improvise

She know wetin she see

Many thing wey my mouth no go talk

Me I no go lie

I got scars to show my past


Too many days in the dark

I just wanna see the light

Wanna make my wrongs right

Tryna live my best life

I can feel it in my spine

The chills I can feel it in my spine

I spy with my likkle likkle eye

Don't try

unless you really want to die


Make I tell you Tori

Plenty plenty Tori

Shey you wan hear Tori

Big big big big Tori


For real

Seventeen I lost my dad I had to be the man for real

Am for real

I lost my dad I cried for real

Yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status