Man Down Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Adebanzing,30BG NO SLEEPING ….famoty on the beat
MAMA MAMA SEE I JUST SHOOT A MAN DOWN
I KNOW YOU GO BE ALWAY MY SIDE YOU KNOW GO FALL MY HAND DOWN.
Gonna those days way I they school way I no see the money buy the handouts.
Poverty humble me down but i know relent
I gas hustle to make my pay.. to make the Arab cause suffer don tire me so tay oluwa dakun gbori mi soke Juti Davido omo Adeleke I know say you Dey always see the pain oo
Always seee the pain… oo
MAMA,MAMA, HAA HAA I JUST SHOT A MAN DOWN
TELL ME WHY I NO GO MAKE NOW HA I BE SHARP BOY I KNOW DEY DOLL NOW HA
SO MY GUY NO DOLL NOW I GAT MANY BILLS TO PAY..TO MAKE THE RABA CAUSE SUFFER DON TIRE ME SO TAY OLUWA DAKUN GBORI MI SOKE JUTI DAVIDO OMO ADELEKE I KNOW SAY YOU DEY ALWAYS SEE THE PAIN OO
ALWAYS SEE THE PAIN OO
MAMA,MAMA, HAA HAA
I KNOW SAY ONE DAY MAN GO BLOW
EFUNMI LAYE KIN PERFORM
I ONE ENTER THE INDUSTRY PELU ILU GAN,
PELU ALUJO ALL THE SEXY GIRLS WONFE,
BAMIJO NO DEY WORRY GIRL I LUV YOUR
PAROLE TINBATI PAWO I KNOW GO JUNCE YOU ASI JOR MA ROLL NINU CAMARO O
MAMA MAMA SEE I JUST SHOOT A MAN DOWN
I KNOW YOU GO BE ALWAY MY SIDE YOU KNOW GO FALL MY HAND DOWN.
Gonna those days way I they school way I no see the money buy the handouts.
Poverty humble me down but i know relent
I gas hustle to make my pay.. to make the Arab cause suffer don tire me so tay oluwa dakun gbori mi soke Juti Davido omo Adeleke I know say you Dey always see the pain oo
Always seee the pain… oo
MAMA,MAMA, HAA HAA
STEADY ON MY GRIND OMO OPE MI O SUN
MI O SUN 💯 MASUN STEADY OMO ON MY GRIND