The Greatest ft. 2face Idibia Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2012
Lyrics
Intro
Omo na we be the greatest
Omo na we be the greatest
Say na we be the greatest
The greatest
The greatest (2x)
Una hear the kind punch lines wey we dey do
Back in the days una go talk say we dey crase
My name na mr raw
Ask 2face we don dye rock the MIC
Before MTV got base
Omo na we be the
True example of success
Fresh and untouched like a virgin
No sex
They waited, they hated, debated
Say I don dey break bread
Wey dey celebrate dem
Whether first or second I was rated
I dey put God first and it cant be deliberated
Baba God don turn my dreams to reality
Now dem go see me dey form familiarity
Whop, whop
Omo na we be the greatest
Omo na we be the greatest
Say na we be the greatest
The greatest
The greatest (2x)
Omo na we be the ones oh
Understand life, understand everything
That comes in between things
In between things, things
Na we be the flyest
Omo na we fly pass
Na we be the ones wey dey see things
Omo na we be the ones wey dey run things
When they see us in the streets
In the night dem dey form familiarity
Omo na we be the baddest
The ***, the brightest
Omo na we be the greatest
Omo na we be the greatest
Say na we be the greatest
The greatest
The greatest (2x)
Ara gba ndi ara
Gba ma ndi osu imi
All my enemies una eyes no go see me
Most of una lines sound shitty
Na where una dey the era of junior and pretty
Ah, ebano
Na musically
Mr raw is the greatest like
***
Gbam
Baba twale, oya Charlie
Tobale, because na me be the bale
Na we be the greatest but wait first
Abi una never hear the latest
We Africans are born to rule
Most of the things wey we sabi
We no learn am for school
Omo na we be the greatest
Omo na we be the greatest
Say na we be the greatest
The greatest
The greatest (2x)
Outro