Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2022

Lyrics

Yea yea yea

Over

Genius


I see i saw

I came i conquer

Na wetin dem no yarn oh

Me i no send dem

I wan faaji

I see i saw

I came i conquer

Na wetin dem no yarn oh

Me i no send dem

I wan faaji


Oya je ka lo oya faaji faaji faaji

Oya je ka lo oya faaji faaji faaji

Oya je ka lo oya faaji faaji faaji

Oya je ka lo oya faaji faaji faaji


Yea yea yea

No be you get my life oh

Anything i do

Na just my life oh

Now i wan chill for this my life oh

Anybody wan coup me go die oh

See de way i don dey move oh

My plane no dey stop

Na forward forward

Always go up

Never fall down oh

Oya je ka lo oya faaji

Je ka lo oya faaji

Ehh oya faaji

Je ka lo oya faaji

Everyday for my life

Say na zoom zoom zoom

Fresh boy like me

Wey dey voom voom voom

If you no like me

Make you move move move

Omo na grace wey dey move me

Everyday for my life

Say na zoom zoom zoom

Fresh boy like me

Wey dey voom voom voom

If you no like me

Make you move move move

Omo na grace wey dey move me


I see i saw

I came i conquer

Na wetin dem no yarn oh

Me i no send dem

I wan faaji

I see i saw

I came i conquer

Na wetin dem no yarn oh

Me i no send dem

I wan faaji


Je ka lo oya faaji faaji faaji

Oya je ka lo oya faaji

Ehh faaji

Je ka lo oya faaji faaji faaji

Je ka lo oya faaji i want to faaji yea


Holy father i just wanna thank you

Thank you thank you yea yea thank you

From january december na you protect us

You no dey allow evil to see us oh

Na you be the source of inspiration

Eh

I just wanna live my life

Good good life

Take some wine

Sip some henesy

Tell hajara make she gimme some Good good vibes

Yea yea yea yea faaji


Oya je ka lo oya faaji

Eh eh faaji

Oya je ka lo oya faaji

Ehh faaji

Oya je ka lo oya faaji

Eh eh faaji

Oya je ka lo oya faaji


I see i saw

I came i conquer

Na wetin dem no yarn oh

Me i no send dem

I wan faaji

Oya je ka lo oya faaji eh faaji eh faaji

Oya je ka lo oya faaji faaji faaji

Eh eh oya faaji eh oya faaji

Mmm oya faaji

Ehh oya faaji

Ehh oya faaji

We go faaji oh

Oya faaji

Mmm oya faaji

Ehh faaji yea yea oh


Tha social manager ah

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status