Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Urgent Marriage - Mhista Slides

...

You know it’s Slides again…

I wan marry for my early age

I no wan tey for my father house

Anything wey i want i go chop for my house

I dey talk but nobody for my back

I wan marry for my early age

I no wan tey for my father house

Anything wey i want i go chop for my house

I dey talk but nobody for my back

Wetin i dey do for my father house

When people dey carry their wives go house

I dey low key no joy for my face

At this age i suppose dey run my life

People dey shout i no get money

But i don’t care na the marriage dey my mind

Make e no be like say i no like money

But make my wife come stay for my side

If i no marry now wetin i gain

This marriage i don’t want to be late

Make e no start to dey touch my faith

I go do anyhow like say i dey craze

If i no marry now wetin i gain

This marriage i don’t want to be late

Make e no start to dey touch my faith

I go do anyhow like say i dey craze

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status