YOUR way Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2018
Lyrics
YOUR way - Kenny Kore
...
Your way
A calm sea no fit make a sailor
Abi you done see a camel enter needle eye before
That road wey be narrow road
Still is a very narrow road
This is not a money song (na your way)
No be say you no dey bring money
Your way no be my way
Your way no be their way chim o
Even though pain dey there (na your way)
Persecution dey there (na your way)
Chineke (na your way sure pass o)
Even though suffer dey (na your way)
Ewo (na your way)
Daddym o (na your way sure pass o)
sometimes sorrow dey (na your way)
challenge dey there (na your way)
no shaking (na your way sure pass)
Even sef peace dey (na your way)
Mercy dey there (na your way)
Favour dey there (na your way sure pass o)
your way (3ce)
Gold must surely pass through fire
Abi you don hear Jehovah talk lie before
Your eyes is on the sparrow
You're watching over me
This is not a money song (na your way)
No be say you no dey bless boku
Make your way my way (chim o)
Make your way their way
Even though pain dey there (na your way)
persecution dey there (na your way)
Chineke (na your way sure pass o)
Even though suffer dey there(na your way)
e wo (na your way)
Daddym o (na your way sure pass o)
Olori ye Lori ye Lori yeyi(na your way)
chineke (na your way)
no shaking (na your way sure pass)
Even sef peace dey (na your way)
Mercy dey there (na your way)
Favour dey there (na your way sure pass o)
oh oh oh(na your way)
Odogwu na agha ( na your way)
Daddym o (na your way sure pass o)
I will tell the world na your way (na your way)
I will tell them na your way (na your way)
I will tell them na your way ( na your way sure pass o)
Make I dey die dey go ( na your way)
I go tell them na your way (na your way)
I go tell them say ( na your way sure pass o)
Make I dey suffer dey go ( na your way)
I go tell them na your way ( na your way)
I go tell them na your way ( na your way sure pass o)
Your mercy over me (na your way)
Mercy eh(na your way)
Pass understanding ( na your way sure pass o)
E dey boku boku boku boku boku ooo (na your way)
ehhh (na your way)
Chineke (na your way sure pass o)
ooooooo ( na your way)
( na your way)
Your way (na your way sure pass o)
Lead me let me follow ( na your way)
papa (na your way)
your way sure pass ( na your way sure pass o)