Big Talk Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Big Talk - Ceeza Milli
...
intro
Bad sharp Guy inna Benz seeking my ???
I no relent bad man me no send cos papa God na defense
I say me na bad sharp Guy in a Benz ??? delete Dem
Baba God abeg you delete them delete all of them
for my system anytime you know say me no dey see Dem
I know say Dem the hate on my success
Oh lord baba abeg delete them …
If no be money talk if no be big talk o e gosh o!!
O ye yeah yeah…
(Verse 2)
Living the life for the party me
I no get time for nobody me
I take no vow from nobody no wanna be no friend with nobody you better no ask for a feature because i no go give you a feature bad man ceaser ?????