Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Ya ya ya

Ya ya ya ya ya ya yeah

(Oo kere oo kere oo kere)

(Kere kere kere)


E no get anything wey you go do for this life

Dem go still talk

But you got to focus on your hustle my brother

As omo to n so yeah


Ogbeni jara e

Tera mose ma sole

If you no get just dey do your best

If dem try test

Know say time go tell

Cos what is good for the goose

Is good for the gander

Say my brother show me way

Abegi leave the ganja

Sheybi na the pray we pray

Make we no face sapa (Make we no face sapa)


Cos e don tey e don tey

Wey i dey hustle for the pay

Say e don tey e don tey

Wey man don dey pray for grace


Nobody go Dey by your side

To say yawa dey

Coolu your temper no dey rush

Just pray for better days

Say

Na nineteen nine na nineteen nine (Nineteen nine nineteen nine)

Na hin them born me

Still I be gentle man gentle man

I no get problem rara


(Nineteen nine, nineteen nine)

(Gentleman)

Gentleman, gentleman


Oh man I wanna ride that Bentley

Man I wanna drive that range ro

Man I wanna live life gently

Make me and my guys dem blow

Cos I know say plenty talent dey for me corner

Only thing we pray for is alubarika

Make dem jam my song pon the speakers

Make the gyal dem whine on a regular na na

Bowale lo n sere

Move your feet ebelebe

It's a celebration

No hating we just wanna have some fun

Cos e don tey e don tey

When I dey hustle for the pay

Said e don tey e don tey

Wey man don dey pray for grace


Nobody go dey by your side

To say yawa dey

Coolu your temper no dey rush

Just pray for better days

Say

Na nineteen nine na nineteen nine

Na him dem born me

Still I be gentle man gentle man

I no get problem rara


Big Shayks It's love from the six

Mansa Lee

TT culture

Damieshot

8tch

Esper lomo

Dibby sounds

YANA

Medulla

Papa Dee

Dotman

Zamani

If I no call you know say o kere o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status