Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2021

Lyrics

Yeah

Oh nah

Eh eh

Je LO

(Away)

(I dey my way)

(I no want any motherfucking badman come my way)

(Mi o raye eh ra ra, emi o raye) See!


She'ti ready? 'cuz I'm ready

To give you the gbedu steady

Come let's bet it, I go get it

I go get the money plenty ye

Shey you know my hope no go die (Die)

You know me dope no be lie (No be lie)

Like aeroplane me dey fly (High)

Shey you know me don dey try hard now

Give it to me one time (One time)

I been waiting long time (I been waiting long time)

Shey you know I gat money

I go put curry and I'll put more thyme

O mo pe mo l'owo gan

Ko de fun mi shey lowo kan

As omo oro opolo po

Mo ma fun e tan lopo lopo

To ba fe d'ogun ko d'ogun

To ba di'ja, ki war bere

Emi ti mo ti ji, ile ti mo n fere

No dey tell me rubbish, nigga stop that

Oro ile, werey ma je ko gbo nta

No cast am, keep it on a low

Oga ni master, they already know

Non stop, carry on oh

Una never see nada, e ma ri ran wo

Akogun lori beat ni mi

To ba losi party, bo le jo miri

Industry I don ready, I don dey come

I dey hot like the fire emoji, I don dey burn dem

Ni 'gboro aye, enu o ra'le

Dem collect your maye, iyen o ma kan aye

Eni to ba mo lo ma mo ologbon loma ye

Oma n shele 'nu aye, e le ri mi mu laye ehh

E lo bere, e lo find out

Soro werey, pour your mind out

E ni choice, e ma gbo ni

Tori o dun bi ewa aganyi

(Find out)

(Soro soke werey, pour your mind out)

(E ni choice e ma gbo ni)

(Tori o dun bi ewa aganyi)

Ye! Sum like shabba

Who born dem father

Girls wan come to spend my raba

No body badder

When I go harder

Ye! demma call me the don dada

Girl you know we bad (Bad)

And the money big (Big)

Don't mess with the squad (Squad)

We go hit you big (Big)

Get the money large (Large)

And we get it quick

No time we just put it on repeat

On repeat

Put it on repeat

Put it on repeat

(No time we just put it on repeat)

Say sum like shabba

Who born dem father

Girls wan come to spend my raba

Nobody badder

When I go harder

Ye! demma call me the don dada, say

Girl you know we bad

And the money big

Don't mess with the squad

We go hit you big

Get the money large

And we get it quick

No time, we just put it on repeat


It's MagikSoundMix production

More Lyrics from Jelo Lee Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status