Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Hello - T Dollar

...

T dollar…. Skebe


I don already promise my self say I no go talk on this… But en le expect ki *[ ]* kin ma kigbe God forbid…

Hard times day last time I checked, nobody call on me, atete mo lo Better ti mo gbo Oloun lo yo mii…

And no be every time wey man day konji you go hmmmm

Ko shey plus.. tii Sapa ba ma mu eh he go sup.. but day watch tii oba rii omo ikorodu kogbe tan..

Cause no be for here you go see the girl wey you go love..

Well won ro pe kosheshe nibi tii omo tin shey gudi gudi..

But why them hating on me it is really funny

Boya won ti gbagbe wipe T dollar oun shey egbe anybody..

Them go still day try attack me with there dead energy…

Many times wey them don tell me say iro niih seh..

Music! Kilo n wanbe..tii Oye ko wa ibishe…

Moni rara koribe ma, cause moni talent.. nah so the thing go tii mo fi dero internet..

So from there I started pushing my thing and he day move.. Oye kii ma go further lati emi 92..

But oya mi lenu bi emi eyokan mi shey boost.. T dollar lotun losi instagram even on Facebook..

Nah so my lovely fans online con day start too follow me.. omo yen tii boost agba tii gbera who go marry me..

Elo mi ma ni ma support tii eh.. then won day bobo mii.. ma kan wo won ma mi ri ni Temi smiling face emoji

I was truth too be told no be say I don too go like that, but oni alaye kan wey day support me nah my Dad..

Even when I’m losing nah him be my pana sharp so mo ga paa but where I fon day if no be my papa

A big shout out too my record lebel iyen double 6.. nijo tii mo freestyle fun won loti go fun mii,

Ahh ahh Ereh nii mo n shey oooh.. Buh won foor fun mii.. well jokes apart I wants too say thank you for loving me

It’s can never be done without the label and my team.. shout out too my manager as well nah my Gee.. special thank you sii alaye kan Halla Madrid thanking a billion time as well isn’t a sin

I wants too say a big shoutout too everyone supporting my music supporting the long time movement… ehn oun aladun oni tan ni ile yin ooooh…

Rapid baa n pa mike

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status