Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2018

Lyrics

See Wahala ft. Oladips - Bukunmi

...

Oluwabukunmi

If you be player i be coach o

Cause you dey make them girls dey jisoro

The way you do the things you do you don turn the girls mumu

Shey na that una juju, you don turn the girls to fool

Even though you no get ferrari you dey call channel V your wifey

All the ladies dey buy you versace Rora boboyi mapami

You don turn MTN them dey follow you everywhere you go


You don turn them dry cleaner na to dey wash all your clothes

Shalewa call am boo Nina call ham baby Tina ama ranju excuse dont touch my hubby Bobo ton ku le lori yara mi lo sun and she Don tell her friends say April ni wedding oo She don go print card but it′s none of my business oo

See wahala... repete

See palava... Repete

See wahala... Repete

She go cause trouble... repete

Omo iya aje... Omi ata


Emi babaje a.k.a Nacadamus


Ja wrestling ni yara bi ti shane moss Fepon lewon lati church de mosque

Omo ni mo sha ti mo fi famous Woni oye ki oladip ti bi beji

Orukomi longbo lati le keji

Gbogbo aradugbo lode ti dami mo

Mo ma n gbe won lomo shubu bi man o war

Awon boys adugbo fe parawon

Omo to je lalale ni man konramo

Loju tiwon odabiti angel Be temi bamu moun ba le je Bo comu bo pata

Eyin pet e emi na dada

Emeji lenri losu

Omo te je yara lounsu

You dey call her baby

You don dey call ham honey You dey spend the money

But na me dey press the bobby

Omo ton ku le lori yara mi loun su oo,

You don dey tell her friends say April ni wedding

You don go book hall But It's none of my business

See wahala... repete

See palava... repete

See wahala... Repete

She go cause trouble... Repete

1 2 3 gooo

All you do is to end your chat

Off your clothe come my side If you like you can cook the ponmo

Fry dodo kotu ba fobo

When its 9 the one that you calling If you piss me off ruby my belly

Under blanket watching my body

Rub the shoulder, massage my body

For your mind you be person wifey

Sugbon you bi belejayan

Fry him more than plaintain in the world for all i care

But after that iro nani miss fargin Shalewa call ham boo, nina call ham baby tina ama ranju

Excuse dont touch my hubby

Bobo ton ku le lori yara mi lounso oo and

She don tell her friends say april ni wedding

She don go print card but it′s none of my business oo

See wahala... Repete

See palava... Repete

See wahala... Repete

She go kill person... Repete

See wahala... repete

See palava... Repete

See wahala... Repete

She go kill person... Repete

Nami dey cause bololo, omo ton ku le lori yara mi loun sun oo

Nami dey chop banana but na me dey press bobby

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status