Sapa nice one Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
This
This
This beat go make you mad o
Boyo oyoyo
Boy oleko
See that girl wey dey whine pass
Tell that girl say I like am
She gimme number but na aboki come Pick up the call
Sapa nice one (Ahh)
Oluwa make you come fast
Somethings I nor dey like am
Person send me money, the money reverse Go give am back
Sapa nice one
Cause say I nor get money
(Sapa nice one)
Dem don dey see me finish
(Sapa nice one)
Oluwa see your pikin
(Sapa nice one)
I wan dorime and chill
(Sapa nice one)
Cause say I nor get money
(Sapa nice one)
I nor fit purchase the beat
(Sapa nice one)
Oluwa see your pikin
(Sapa nice one)
I wan dorime and chill
Boyo Oyoyo
Boy oleko
Sapa nice one
Sapa nice one (Ahh)
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapapapa sapa nice one (Ahh)
Calm down bros sapa wetin
Everyday mama put gimme sapaghetti
Bolanle from v don dey see me finish
I'm stressed, gimme sex and some Palliatives
Oya chokirichochocho
Dem boys just dey talkiri talk talk talk
Omo why you dey mikiri momomo
Boy Oleko on the beat o por por por
See that girl wey dey whine pass
Tell that girl say I like am
She gimme number but na aboki come Pick up the call
Sapa nice one (Ahh)
Oluwa make you come fast
Somethings I nor dey like am
Person send me money, the money reverse Go give am back
Sapa nice one
Cause say I nor get money
(Sapa nice one)
Dem don dey see me finish
(Sapa nice one)
Oluwa see your pikin
(Sapa nice one)
I wan dorime and chill
(Sapa nice one)
Cause say I nor get money
(Sapa nice one)
I nor fit purchase the beat
(Sapa nice one)
Oluwa see your pikin
(Sapa nice one)
I wan dorime and chill
Boyo Oyoyo
Boy oleko
Sapa nice one
Sapa nice one (Ahh)
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapa nice one
Sapapapa sapa nice one
Shey money nor dey Lagos
Raba nor dey so dem nor dey rate us
Life be like wrestling
See like royal rumble nobody wan commot
Well God nor go shame us
(Wait come)
Dem don clear you the matter
Say na jubril dey talk say e be baba
Money nor dey but we still dey get data
Me and money goes well like laca and gala
I know, I know
Say one day the boy go blowww
I know, I know
Say one day money go showww
Until then, sapa nice one
Wadalee, sapa nice one
Rimzi, sapa nice one
Esawise, sapa nice one
Emmynite, sapa nice one
Davinci, sapa nice one
Jareto, sapa nice one
Biu, sapa nice one
Boy oleko