Woman Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
Woman - Tekno
...
....
.....
Adam but tekno
but you call me mbaku
Dem say woman place nah for kitchen
she's supposed to fry all the chicken
no suppose to talk for the meeting
concern herself with the cleaning yo yo yo
my mother is a woman you cannot talk like this oo
rihana is a woman (iyeh)
I say come whine it for daddy o (2x)
control it mummy oo
I want to teach you the dance oo
chorus
jigi jigi kopewa
tomatoe wantanamera
my Paulina
ahhhh dance Kira
potatoe dance do shakara oo
(repeat chorus)..
verse 2
mmmm mmmm tewe tewe mmmm
a woman can be your helper (a woman)
a woman can be your lover oo (a woman)
a woman can be a teacher (a woman)
a woman can be the president (a woman)
you want your baby for kitchen
I want my baby beside me
say you want your girl for the cleaning
I want my baby to gather a lot of money
iya omanje elomanje onaye otanje Wantage ????
(back to verse 1)
(back to chorus)
nwannem chukwu goziri umu nwanyi oo (iyo)
Maka chukwu aghotakwam Ihe I n' ekwu iha oo nwanne (yeee yeeee) aghotakwam Ihe I n' ekwu (ehhhh)
eee I treat my baby equally
she cooks for me nkwobi
sometimes we dance and drink pami oo
no matter the economy oo
shey we be family
if something happen she can call on me
and like women sweet like Melody
play them like doremi
(back to verse 1)
(back to chorus)
....