Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2021

Lyrics

Focus (Live Session) - Joeboy

...

Oh no no no, oh no no

Joeboy 'pon deck


Focus, sey me I dey try focus

Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup

Sey you for let me know wetin dey your mind

And I go let you know wetin dey mind

So we fit both know

Wetin we dey find

Straight to the point make we no waste our time


Sey you no need to dey buga

You no need to dey form

And you only need to let me know

Say I'm the one you want


Sey you no need to dey buga no no

You no need to dey form

And you only need to let me know


Tori moti moti moti moti moti moti

Moti shayo

You driving me crazy

I’m feeling so lazy

Tori moti moti moti moti moti moti moti baby

You driving me crazy

I’m feeling so lazy yeah


To like a person no be crime

And if you like a person show your sign

I know sey I be player those times

Oh no


So you for let me know wetin dey your mind

And I go let you know wetin dey my mind

So we fit both know

Wetin we dey find

Straight to the point make we no waste our time


Sey you no need to dey buga

You no need to dey form

And you only need to let me know

Say I'm the one you want

Sey you no need to dey buga no no

You no need to dey form

And you only need to let me know


Tori moti moti moti moti moti moti

Moti shayo

You driving me crazy

I’m feeling so lazy

Tori moti moti moti moti moti moti

Moti baby

You driving me crazy

I’m feeling so lazy ye ye


Tori moti moti moti moti moti moti

Moti shayo

You driving me crazy

I’m feeling so lazy

Tori moti moti moti moti moti moti

Moti baby

You driving me crazy

I’m feeling so lazy


Tori moti moti, moti yo, moti shayo, moti go, mo ti high, mo ti blow, I don kpai, I don knock,


It's Joeboy 'pon deck

I dey try focus, baby I dey try focus, I dey try focus, I dey try focus, focus on you.

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status