Kelele ft. Rotimi Keys Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2016
Lyrics
Rotimi keys, yeahh
Yemi alade ehh
Effizy make we dey je igbadun eh
Oh na na na, ehyay eahya
Ayakata ehhh
My people how you dey
Make we dey milike elelele
From markurdi to London
Anywhere wey you dey say elelele
If your customer don come
Make you tell dem to help you to say elelele
Oyah now
Eheheheh make you dey je igbadun
Elelelele , je igbadun ehhhe
Make we dey miliki eh
Sisi je igbadun, oyah bobo je igbadun
Ehhahhhh how are you
Make we dey miliki, elleleleele
If e bad today tomorrow ah dun eh
My brother hustle and pray,
God go do am elelelele
Oyah now ahahahhah
Fi yen le baby, make we dey je igbadun elelele
Lets go, eheh make we dey miliki elele
Je igbadun, baby je igbadun
Make we dey je igbadun
Oyah berekete berkete, beere mo le beere mole
Anywhere you dey
Anywhere you dey
If dem ask you say
How market e dey
Bobo make you tell them say,
Make we dey je igbadun elelele
Oyah baby baby tell dem say make we dey je miliki elele
Uncle tell dem say, make we dey je igbadun elele
Aunty make you tell dem say, make we dey miliki elele
Ayakakta
Water to wine, grass to grace
From small to plenty
Oh na na na, eh ehe eh
Lo ke loke ehehehe, make we dey milike eh
What God put together make no man put asunder
Ayakata , make we dey miliki elelele
E don finish
God go do am again