Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2019

Lyrics

Paper ft. Chillz - Falz

...

them say c danger oh

u no dey see danger oh

no go loose ur center oh

all bcuz of paper oh

them say see danger oh

u no de c danger oh

no go loose ur center oh

all bcuz of paper oh

ahn ahn

all bcuz u want to live the faaji life

u ready to pay the price do the sacrifice

u ready to pay the price take your mama life

and even you no fit explain this your appetite

u want the benz u no wan take the taxify

u want order gold bottles ehn maybe 35

u wan halla private jet things when u catch flight

and u don dey shey were losan

u don dey bark for night

skeletons in your closet u murder to chow supper

all the wraps of powder you swallow to pass border

all the person pikin u carry for tight corner

I see you when you collect egunje oga olopa

Dem say u talk say u dey find raba

and so you go and dip your two hands in foul matter

oga this one you dey do e pass armed robber

u talk criminal because you want to chow dollar

(chorus)....

them say see danger oh

u no dey see danger oh

no go loose your center oh

all because of paper oh..... (X2)

all because they offer u a little dollar

na which kain foolish marriage u throw your daughter

small girl pikin wey her hero still be Dora

small pikin dem wey dem never suppose leave the mother

u need to hammer u need to get the doe

e dey important u want to chop national cake

u dey pray for contract

dem give u ghana-must-go make u change the numbers

vote e never start u don dey say your congrats

why your people no fit hide this long throat

no go use your dirty hand stain white for my cloth

mouth full of jokes hand full of notes

oh I hear your people collect price for some votes

dem say u talk say u no like suffer

and so u go and dip your two hands in our cofers

oga this one you dey do e pass armed robber

throway moral because u want to chow dollar

(chorus....)

dem say see danger oh

u no dey see danger oh

no go loose your center oh

all because of paper oh.....x2

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status