Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2006

Lyrics

Let's go go go

Ready


Every, everybody

Vamoose to the dance floor

Come shake ur body

No be wetin you ask for

Fuji Fuji music, see how we dey use it

Timbaland no use it

Infact im refuse it


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Every, every, everybody

To the dance floor

No be wetin you ask me for

Jump, shout, scream

Let me know you want more

Ow give me some more


Je ka jo bata

Je ka jo jo fuji

Or make we do that snoop dog and pharell

Wetin dem call am sef, drop it like its hot

drop am, drop am, shake am, shake am

brothers, if the girls tell you say your armpit dey smell slap am! {Ow ow}

If you dey the crip walk then you just bounce around

Why're you dancing like a mother fucker

Oh I see, that's why the girls are not around

Na because you dance like a clown

Let me see you shuffling your bubble

Don't wanna be bursting your bubble

I am sorry I just interrupted a couple

On the dance floor

Doing the thing up in the double

Oyinbo


Every, everybody

Vamoose to the dance floor

Come shake ur body

No be wetin you ask for

Fuji Fuji music, see how we dey use it

Timbaland no use it

Infact im refuse it


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Exclusive, exclusive (ikechukwu)

Take it up, break it up

Till I take this song

Shake it up shake it up

Till you break it down

Watching you jiggle can never make me bore

Touching a letter upon my babyboy

You’re just a crazy girl

Turn it around and imma see you twirl

Moving your body just like an amazing ball

Dance dance now to the fuji song

Dong dong

We gonna take it low

Joggle up your body till we make it blow

Now we gonna take it low

Fuji upon the radio

Oluwadare giving the fuji show

Dong dong

We gonna take it slow

Taken ourtime but till you make it dough

Suzie upon abokioh

Call up in the beats


A wa naa re Oluwa...

A wa naa re Oluwa...

Okay, okay, it is time to go back to the dance floor


Every, everybody

Vamoose to the dance floor

Come shake ur body

No be wetin you ask for

Fuji fuji music, see how we dey use it

Timbaland no use it

Infact im refuse it


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance




Boys and girls

If you can't beat the rhythm, dance to my song

Ladies and Gentlemen

Dekunle Fuji

Boys and girls

If you can't beat the rhythm, dance to my song


O un le n gbo yen o

Fuji Music ni o

O un na n jo si

O un na gbo ye o

Ladies and gentlemen

Boys and girlsIf you can't beat the rhythm, dance to my song

O un le n gbo yen o


Every, everybody

Vamoose to the dance floor

Come shake ur body

No be wetin you ask for

Fuji music, see how we dey use it

Timbaland no use it

Infact im refuse it


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance


Oya dance, make i dance {le le le le le le o}

I dance, make you dance {le le le le le le o}

You dance, i dance {le le le le le le o}

Infact we dey dance

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status