Good Time (Wizkid Version) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Good Time (Wizkid Version) - Kiss Daniel
...
Yeah, yeah, yeah yeah
Make you just be yourself (Just be yourself)
Holy! Holy!!
Nobody holy, yeah yeah
Ah hu! Ah hu
Eh eh eh eh eh eh (Omo I hold o)
Ah ah ah ah ah ah (Shey you know)
Eh eh eh eh eh eh (Omo I hold o)
Ah ah ah ah ah ah (Shey you know)
Girl you bad like that o
You make Wizzy baby wan mad for your yansh like that o, like that o
You dope pass crack o
I surrender my whole life you know o, baby
Hope I don’t kolobi you eh
Iyawo mi gan nbe n'ile o eh
Had such a long day
Iyawo mi gan nbe n'ile o eh
Just wanna have a good time
Eh eh eh eh eh eh (Omo I hold o)
Ah ah ah ah ah ah (Shey you know)
Eh eh eh eh eh eh (Omo I hold gan)
Ah ah ah ah ah ah (Just wanna have a good time)
Yah
Baby take my time o
My money pass their money o, eh
Like Wande Coal tell you o
Omo pupo nwa mi o, girl
My girlie too fine eh, girl
Baby take my rollie o,
Ah, Star: won wa mi eh
Omo pupo wa mi o, yeah yeah
Hope I don’t kolobi you eh
Iyawo mi gan nbe n'ile o eh
Had such a long day
Iyawo mi gan nbe n'ile o eh
Just wanna have a good time
Eh eh eh eh eh eh (Omo I hold gan)
Ah ah ah ah ah ah (Shey you no know)
Eh eh eh eh eh eh (Omo I hold gan)
Ah ah ah ah ah ah (Just wanna have a good time)
Girl you bad like that o
You make bad boy Wizzy mad for your back like that
You dope pass crack o
I’ll surrender my mulla if you know what I mean
Emperor Geezy
G-Worldwide
Respect & one love
One love my people, one love
Dj coublon
Wizzy Wizzy
Kiss Daniel, dey kiss the girl na