Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2015

Lyrics

Oh no, oh no baby

Why me oh, the way you dey

Dakololo, bakololo

Dey kpai me oh

Odiya, tinkololo tinkololo

Oh baby

Why me oh, the way you dey

Dakololo, bakololo

Dey high me oh


I like your bakololo bakololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

I dey feel your bakololo, bakololo

Girl you dey make joe el dey wankolonko eh

I dey gbadu your tinkololo, tinkololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

Biko biko eh

Biagonunu

Omo ge make we go jogodo eh


Hello baby (ahan)

Me i want jolly (mhmm)

Wetin i dey see oh

Wahala dey

The way you just dey roll your kati

Omoge kilode

The only thing wey i go tell you be say

You no go know wetin you carry oooo

Until you kill person say oh

Na the way you dey 17, 18, 19 ehn

E dey do me for body ehn

I say make i come jolly he be

Like say make i touch you for bobbie, ehn

Nwannem bia godunu

Me i want to kalangolo eh

This baka na touch and follow making me kolo eh


Me i like your bakololo bakololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

I dey feel your bakololo, bakololo

Girl you dey make joe el dey wankolonko eh

I dey gbadu your tinkololo, tinkololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

Biko biko eh

Biagonunu

Omo ge make we go jogodo eh


Im in the mood

To dance with you

Lets dance, lets dance oh

Lets bounce, lets bounce oh

The mood is good and people dancing

People shouting

Dj scratching

No one fighting

Music just dey play non stop eh

Girl na the way you dey wiggle and whine

Everybody for here dey feel your behind

They just dey halla, dey wonder

Dey ponder the way you dey do that your daughty whine

Ay, the way you dey shake your bakololo oh

Omo me i don jogodo oh

Me, me i wan tingololo tingo

Tingololo tingo tingololo oh


I like your bakololo bakololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

I dey feel your bakololo, bakololo

Girl you dey make joe el dey wankolonko eh

I dey gbadu your tinkololo, tinkololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

Biko biko eh

Biagonunu

Omo ge make we go jogodo eh


Oh no baby why me oh (why me)

This baka is killing me eh

Killing me softly

Odai oh oh, odai oh oh ocha anya

I am tripping for you


Oh no, oh no baby

Why me oh, the way you dey

Dakololo, bakololo

Dey kpai me oh

Odiya, tinkololo tinkololo

Oh baby

Why me oh, the way you dey

Dakololo, bakololo

Dey high me oh


I like your bakololo bakololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

I dey feel your bakololo, bakololo

Girl you dey make joe el dey wankolonko eh

I dey gbadu your tinkololo, tinkololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

Biko biko eh

Biagonunu

Omo ge make we go jogodo eh


I like your bakololo bakololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

I dey feel your bakololo, bakololo

Girl you dey make joe el dey wankolonko eh

I dey gbadu your tinkololo, tinkololo

Girl you dey make me

Won jogodo eh

Biko biko eh

Biagonunu

Omo ge make we go jogodo eh


Joel kenny's music

Won jogodo eh eh

Indomix

Won jogodo eh eh

Joel kenny's music

Eh ai

Won jogodo eh eh

Won jogodo eh eh

More Lyrics from Joe El Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status