Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2010

Lyrics

E crizy iyafo fino

Yes ,yes y'all

This is a public service announcement

Mr Incredible featured by the one and only

Egberi Popsi ,Number 1 of Bayelsa

Enuf respect to Jehovah himself

Enuf respect to Black buddy

Everybody wey dey for street O

I hope say una dey feel me O


When i keep on hustling

People keep on boning

People keep on frowning, say i dey waste time

Nobody believe me, only Jehovah just keep me

See, Morning and night my Mama dey pray

Say one day i go dey OK

When i dey for street the people wanna bring me down

See people wanna-wanna make me frown


Life anagaga (2x)

Onyemuru na turn by turn oh

Life anagaga (3x)

Onyemuru na turn by turn oh

Life anagaga oh ah


When i keep on hustling

When i was struggling

Nobody believe in me

Nobody have faith in me

But i just know say one day e go beta

I know say one day me i go make am

Now i don dey make am everybone don dey bone

See the people dem want to bring me down

No matter how you try the people wanna bring you down

Oh! My Papa you try dem won dey make you frown


Life anagaga (2x)

Onyemuru na turn by turn oh

Life anagaga (3x)

Onyemuru na turn by turn oh

Life anagaga


Its a brand new life that am living

Brand new moto, brand new everytin

Brand new money and a brand new house

And a brand new girl O

Everytin about Man be a Watabambam

When i come everybody wanna rap-a-pam pam

Dem dey call me Lil wayne,call me young money

Cuz i dey for black buddy (black buddy)

Anytime i look at my life,i want to cry

Anytime when i look up water dey comot from eye

That's why anytime that i sing i just dey say Chai

Many people wam make i die

Carry the horse to stream to drink water

You no go force am to drink water

You can carry the horse to stream to drink wate

Dem wan to give me Gutter water (Abu Ventures)


Everybody life anagaga

Onyewuru na turn by turn

I dey scratch dem like Otapiapia

I dey chuk dem like say na Biabia (like say na biabia)

Onyemuru na turn by turn O O

Shoes he gat it,gat it (got it) ;Shirt he gat it,gat it(got it)

Money i gat it,gat it ;House i gat it,gat it

Anytin you want O,I can Transform ya oh

House i gat it,gat it,Money i gat it,gat it

Clothes i gat it,gat it ;Shoes i gat it,gat it

Anything you want, anything i can give you oh oh


(Call me M.I, ya let's go)

Way back then,i was so razz

Before anybody ever heard my vocals

Before i was, and the shows and promoters

Man dey sleep by himself i mean no gurls

I remember wen guys couldn't toast

Cuz to toast you need bread and the bread wasnt clothes

And the clothes that we pose with, to get noticed

Was from Yaba bend-down and so no chicks

But ask about me now, Google M.I.

I gat so many shows they call me the event guy

I fly so many times a year, i should rent sky

Keep it up for Mr. Incredibulent guy

Call M.I, Mr. I don try

I gat the Doe baby, wetin you wan buy

And all my enemies now, wetin dey wan try

I dey glow like the sunshine

And now ,House i gat it,gat it; Money i gat it,gat it

Clothes i gat,i gat it ; Cars i gat it,gat it

Anything you want,baby gurl i can give you

Cuz i gat it,gat it

Yes i gat it,gat it


House i gat it,gat it

Shoes i gat it,gat it(Egberi Popsi)

Money i gat it,gat it

Anything you want say

Anything you want baby girl ,I can give you o


Life anagaga (2x)

See onyemuru na turn by turn oh

Life anagaga (3x)

I dey strike dem like Otapiapia oh

Hapum aka oh

Life anagaga (2x)

Onyemuru na turn by turn oh

Soldier go soldier come (2x)

Life anagaga (2x)

Onyemuru na turn by turn oh

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status