Intro Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2014
Lyrics
Dem call me Timaya
Just because I’m getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire o
Everybody call me Timaya
Just because I’m getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
Yor brothers and sisters no time for anybody o
Even if time dey sef no space
If space wan dey mehn no chance
What of if chance wan come dey mehn no vacancy my brother you know
My name na Timaya hot like fire
You know na true story true story story story