Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2008

Lyrics

Intro


Leave me make I fill my glass

Me and you no dey the same class

Obstacle come I go jump and pass

Holy Ghost got my back and they carry cutlass

Monica leave me make I pass

We no dey the same class

Obstacle come I go jump and pass

Holy Ghost got my back and they carry cutlass


Everybody say I dey carry cutlass eh

Jehovah dey by my side iyeh

Lie lie I no go lack

Say my own, my own don better

Chai, I dey carry cutlass eh

Jehovah dey by my side iyeh

Lie lie I no go lack

Say my own, my own don better iyeh chai

(Chinekemeh)


Olotu kpapota eh

Grakume, grakume kpapota eh

Timaya dey here say

Na me be egbere papa one of bayelsa eh

Olotu kpapota eh

Grakume, grakume kpapota eh

Jehovah dey here say

Everybody know say e be dem mama soldiers


*******

Some start to bone

And some start to frown

They want to pull me down

You can never pull me down

As God don lift me high

See my destiny I say e no go die

*** me I go fight to the sky

Sky

See the street below them go go

Anybody wey no want make I grow

Hell fire go burn anybody wey dey cause go slow


Leave me make I fill my glass

Me and you no dey the same class

Obstacle come I go jump and pass

Holy Ghost got my back and they carry cutlass

Monica leave me make I pass

We no dey the same class

Obstacle come I go jump and pass

Holy Ghost got my back and they carry cutlass


Everybody say I dey carry cutlass eh

Jehovah dey by my side iyeh

Lie lie I no go lack

Say my own, my own don better

Chai, I dey carry cutlass eh

Jehovah dey by my side iyeh

Lie lie I no go lack

Say my own, my own don better iyeh chai

(Chinekemeh)


Olotu kpapota eh

Grakume, grakume kpapota eh

Timaya dey here say

Na me be egbere papa one of bayelsa eh

Olotu kpapota eh

Grakume, grakume kpapota eh

2solo dey here say

Everybody know say e be dem mama soldiers


As I see sit down to write this song

Them say 2solo no go live long

But we no mind eh, we still strong

**** we no do you wrong

**** we don blow

Dey make our dough

See them sit down dey criticize oh

See them sit down dey analyze oh

Olofofo cant stop our flow

*** allenian from 2solo

*** dey pon my side oh

If you like make you go baba lawo

If you like make you no dance to my demo

You see as my God don bless me eh

Say me I dey kampe

Na who be you wey won block my way

I swear to God you dey waste you time eh

My God don bless me eh

See as I dey say me I dey kampe

My name na TJ 2solo

I be dem mama soldier

Oh eh eh

Im a dem mama soldier

Oh eh eh

Im a dem mama soldier


Leave me make I fill my glass

Me and you no dey the same class

Obstacle come I go jump and pass

Holy Ghost got my back and they carry cutlass

Monica leave me make I pass

We no dey the same class

Obstacle come I go jump and pass

Holy Ghost got my back and they carry cutlass


Everybody say I dey carry cutlass eh

Jehovah dey by my side iyeh

Lie lie I no go lack

Say my own, my own don better

Chai, I dey carry cutlass eh

Jehovah dey by my side iyeh

Lie lie I no go lack

Say my own, my own don better iyeh chai


Olotu kpapota eh

Grakume, grakume kpapota eh

******

Olotu kpapota kpapota kpapota kpapota

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status