Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2013

Lyrics

[ti:23 Attitude Girl]


All the ladies

Its about that time

Its about that time

To whind it slow

Bebesunbe

Whind it slow

Bebesunbe

Just whind it slow

Bebesunbe

Whind it slow

Bebesunbe

Just whind it slow


She’s giving me attitude

She using me to catch cruise

She dey put me for cruise why me

Why me, why me, why me, why me

This girl dey blow my fuse

And me I can’t refuse

And I dint wanna lose try me try me try me try you

Skariba ripapa try me

Skariba ripopo try you (4x)


Kerewa kere ke ji keke (4x)


Your body na the thing wey I won do

Put my body upon you

And your friend’s dem hot like you

You you you you

Spend my money upon you

Na better mama born you

Wey no go like make I talk true

True true true true

Kpo wait oh, figure eight oh

Bring your waist oh baby lets go

From gidi straight to Soweto

I no get time to dey waist oh

Ey yey yey kparikpa

Say say say marry her

She grip me kaliba

Take my **


Whind it slow

Bebesunbe

Whind it slow

Bebesunbe

Just whind it slow

Bebesunbe

Whind it slow

Bebesunbe

Just whind it slow


She’s giving me attitude

She using me to catch cruise

She dey put me for cruise why me

Why me, why me, why me, why me

This girl dey blow my fuse

And me I can’t refuse

And I dint wanna lose try me try me try me try you

Skariba ripapa try me

Skariba ripopo try you (4x)


Kerewa kere ke ji keke (4x)

Orobo to bad oh

Lepa lepa to bad oh

Sweeti honey im glad oh

But coni coni is bad oh


** me a join join

Pretty na gboin gboin

My girl oya toin toin

Sweet pass ewa goin goin

How you trip me a join join

You’re pretty na gboin gboin

My girl oya toin toin

Sweet pass ewa goingoin


Kpo wait oh, figure eight oh

Bring your waist oh baby lets go

From gidi straight to Soweto

I no get time to dey waist oh

Ey yey yey kparikpa

Say say say marry her

She grip me kaliba

Take my **


Whind it slow

Bebesunbe

Whind it slow

Bebesunbe

Just whind it slow

Bebesunbe

Whind it slow

Bebesunbe

Just whind it slow


She’s giving me attitude

She using me to catch cruise

She dey put me for cruise why me

Why me, why me, why me, why me

This girl dey blow my fuse

And me I can’t refuse

And I dont wanna lose try me try me try me try you

Skariba ripapa try me

Skariba ripopo try you (4x)


Kerewa kere ke ji keke (4x)

More Lyrics from Cyrus Tha Virus Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status