Pablo Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2018
Lyrics
[ti:08 Pablo]
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough oh jale
I no enjoy my life like other children at all
I grow for myself o, I hustle tire
Person wey get ambition no dey wait for manna
Wuru wuru to the answer o wuru wuru to the answer
Mago mago no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time oh
No play with your future
All man for himself no short cut oh
Abeg, abeg, broda abeg, mama jale oh abeg
Abeg, sista abeg, no short cut oh abeg
You sit down for house for house oh
Dey beg beg money, Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush ololo something dey take time o
To be a man oh my brother oh ko easy
Wuru wuru to the answer o wuru wuru to the answer
Mago mago no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time oh
No play with your future
All man for himself no short cut oh
Abeg, abeg, broda abeg, mama jale oh abeg
Abeg, sista abeg, no short cut oh abeg
Ire je ko si nu foto ohun o’ba se lo ma gba
You no do anything but you want to hammer
Am sorry for you, am sorry for you my brother o
No play yourself time dey run o
Wuru wuru to the answer o wuru wuru to the answer
Mago mago no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time oh
No play with your future
All man for himself no short cut oh
Abeg, abeg, broda abeg, mama jale oh abeg
Abeg, sista abeg, no short cut oh abeg
Oh nan a na abeg oh
Adekunle golding abeg oh oh abeg
Para para pa abeg