Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Samba de

King Samba dey

King Samba de

Son of Jehovah dey here


Me i get father

Wey dey answer by fire

I will call upon the name of

The most high God

He who lives in me is greater than

He who lives in the world

So i say anybody wey dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Bo s'omode

Bo s'agba ni

Bo s'okunrin

Bo s'obinrin

Wey dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Shey na my problem

Na my stress

Unemployment

Barrenness

Na him dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Shey Una never sabi

God dey for me day by day

He never sleeps he never slumbers


Holy ghost fire burn them


Jah Jehovah dey for me

No evil shall befall me

He 'll never ever forsake me


Holy ghost fire burn them


Bo s'omode

Bo s'agba ni

Bo s'okunrin

Bo s'obinrin

Wey dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Samba de

King Samba dey

King Samba de

Son of Jehovah dey here


Enemies E duro na

Èmi omo Jesu mo duro tan

Gbogbo ogun esu di womuwomu

Na power of Jesus dey carry me

Ẹru jeje ni father mi

Emi ni omo Daddy mi

I'm breaking the yoke of the devil And all the principalities


Holy ghost fire burn them


Bo s'omode

Bo s'agba ni

Bo s'okunrin

Bo s'obinrin

Wey dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Shey na my problem

Na my stress

Unemployment

Barrenness

Na him dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Shey Una never sabi

God dey for me day by day

He never sleeps he never slumbers


Holy ghost fire burn them


Jah Jehovah dey for me

No evil shall befall me

He 'll never ever forsake me


Holy ghost fire burn them


Bo s'omode

Bo s'agba ni

Bo s'okunrin

Bo s'obinrin

Wey dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Holy ghost fire burn them


Holy ghost fire burn them


Bo s'omode

Bo s'agba ni

Bo s'okunrin

Bo s'obinrin

Wey dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Shey na my problem

Na my stress

Unemployment

Barrenness

Na him dey trouble me


Holy ghost fire burn them


Shey Una never sabi

God dey for me day by day

He never sleeps he never slumbers


Holy ghost fire burn them


Jah Jehovah dey for me

No evil shall befall me

He 'll never ever forsake me


Holy ghost fire burn them


Bo s'omode

Bo s'agba ni

Bo s'okunrin

Bo s'obinrin

Na him dey trouble me


Holy ghost fire burn them

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status