Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

WESL1


This one na gbedu wey dey burse bololo

Make ona hold me well before I start to kolo(before I muzz)

That your serious babe wey you dey follow

Na bolo wey she be just in case you don’t know(you no go know)



Na my song wey you skip now you put me on repeat

Help me tap that bros senior man I dey greet(I greet you bros)

Do your face well you no dey shit

I no dey retreat omo boy who dey breet

Plenty money, soft life

Na the thing wey I dey crave(crave)

Anini got you covered when it comes to exchange(ANITACOIN)

I be shine shine bobo and I get high taste

Ugly face fine pocket you know say i dey game



Anything I pray for na wetin I go get(AMEN)

Me I go make am i can put it to my chest

I no dey compete I just dey try my best

God see everybody na me wey him bless


Anything I pray for na wetin I go get(AMEN)

Me I go make am i can put it to my chest

I no dey compete I just dey try my best

God see everybody na me wey him bless



Wey the spark, bring am make I light these bars

Rich man pikin go think say na verse

Igbo dey my hand I dey puff and pass

Na my music dey play I can see they’re glad

Oshockemabi shoki

I sabi who no dey and who dey for me

Steady on my grind I dey push my P

Just like a bird man I wanna be free

I know wetin one kele do me now I dey trip for yansh

Me sef I for wife am if she give me chance

For person wey don cast she say make I forget her past

I tell am give me wetin I go use calm down

I too get pepper body

If money enter hand I go wan kolobi

Accolades for the people wey dey believe in me

my time is close I know better take am from me



Anything I pray for na wetin I go get(AMEN)

Me I go make am i can put it to my chest

I no dey compete I just dey try my best

God see everybody na me wey him bless


Anything I pray for na wetin I go get(AMEN)

Me I go make am i can put it to my chest

I no dey compete I just dey try my best

God see everybody na me wey him bless


(Chatters)


This one na gbedu wey dey burse bololo

Make ona hold me well before I start to kolo(before I muzz)

That your serious babe wey you dey follow

Na bolo wey she be just in case you don’t know(you no go know)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status