Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

I don't even know about you but I know say me I no dey gree for anybody

Especially people wey be say dem no like as I no dey wan gree for anybody

Olopa no fit catch tif but e wan teach me how to talk, omo, which kain thing

At your age you suppose know say your job description no be witch-hunting

We are never too scared of the midnight

We go dey their body like skin-tight

Go for the jugular, nobody go dey miss with the boys we go burst their windpipes

So if you know say e dey bite you for body say we no dey gree for anybody

E better make you think am twice cuz las las, we no dey gree for anybody this year


No gree for anybody, no gree for anybody, weda na olopa

Gree for anybody? Make we gree for anybody? Omo, iro lon pa

No gree for anybody, no gree for anybody, weda na olopa

Gree for anybody? Make we gree for anybody? Omo, iro lon pa


Omo e come be like say the only time wey things pure na back in those days

Nowadays, our leaders na priority dem busy dey misplace

Imagine person like this oga, as somebody father or mentor

No time to dey argue like this or that, na dem go later torment us

This no be time for punchlines

Their opinion no be my concern

Dem no gree say we no gree, if na you, you go gree for anybody

Simple things wey you go do, you no fit do, people dey kpai for Plateau

Terrorists dey wan clamp us but old men go dey act like dem be cartoons

Make a mockery of our police

All of dem slow pass tortoise

If you get tattoo, for their minds then e mean say you sef done become cultist

Me I never see people dull like this

Carry yeye matter for their head like this

But then again, make I just sound the alarm say I no dey gree for anybody this year, eh


No gree for anybody, no gree for anybody, weda na olopa

Gree for anybody? Make we gree for anybody? Omo, iro lon pa

No gree for anybody, no gree for anybody, weda na olopa

Gree for anybody? Make we gree for anybody? Omo, iro lon pa


My Hausa brothers go say damburuba

My Yoruba family go say kila gbe, kila ju

Wetin we done trade wey all these ones dey happen

Na why Igbo man go just say nna zukwanuike, make una try dey rest, make una dey rest

No gree

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status