Sabi (Conviction) (feat. Ola’sage) Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2024
Lyrics
Won ni kin wa ba Baba to sabi
But my God pass their baba to sabi
He Dey do wetin their baba no sabi
Yes I call Him Jehova Jehovah Elohim
I Dey pe pe pe
If I call He Dey gbe gbe gbe
Give me answers when i pray pray pray ooo
In the midst of the mountains
When I lost will power at crossroads
Many things went bad with my companies
He brought his saving grace and he bought
I be living free life there’s no loan involved
Yes ofcourse
I’ve been bought
by the blood
Not the blood
of a goat
No be lie
No be joke
E ma lo ji naa
Bami wan bi
Awon to sa t'olorun miran
Won ma sofa won ma so Ilorin mo
Ariwo lasan Ati igbe iyen gangan sa lorin won
Talo fe ma ba yin jiyan
I sabi the power wey be original
Mo gbo pe baba kan wa ni ilu kan GBO!
Oloye gan o de ri nkan
O le so osan do ru o de tun nkan
Agbara yen po o kin bi bon
Ewa se yen leyin gbekele ?
O na iparun iyen le yin fe tele
Counterfeit e je lo gbe gba ohun to ye
Be fe be ko baami logo ye
Baami lo se po kini
Eni to se po keji ko le duro ti won
Baami gangan lo olori awon ton leri ni pari oju lo ti won
Their Baba no sabi
E Dey do oversabi
E no get proof and E no sabi
Put your hands up for the God wey sabi
(God wey sabi)
Their Baba no sabi
E Dey do oversabi
E no get proof and E no sabi
Put your hands up for the God wey sabi
(God wey sabi)