Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Even a man with pure intentions still want to knack

Odia


Eh

Itz

Erico

Listen

Say


Na which kind life I dey live

Which kind life you dey live

Na which kind life we dey Live

Which kind life dem dey live

Na which kind life I dey live na wah oh

Which kind life you dey live na wah oh

Na which kind life we dey live na wah oh

Which kind life dem dey live na wah


Because say I carry girl

Go outing you kor dey vex

Girl wey you never engage

Oshare what is your stress

Instead of you to dey hustle

You go dey fight for omote

See your mate now don dey bubble

Vwo je houran forkor omote

Say I dey shine I dey white

When I do you strong thing you know say I black

You fit dey wait for karma

Make I launch you another dangerous attack

Ogbeni no try

Make I nor go commot yah teeth

You dey like carter efe to me

So when you dey rake na spit you dey spit

Loud when I use my money buy

You smoke am finish you nor high

You gather mind, dey tell me

Oshare be like you wan lose that your left eye


I nor fit carry girl matter for head

But I fit carry her baka for bed

No sacrifice and no blood is shed

But steady steady she be giving head

eh


Na which kind life I dey live

Which kind life you dey live

Na which kind life we dey Live

Which kind life dem dey live

Na which kind life I dey live na wah oh

Which kind life you dey live na wah oh

Na which kind life we dey live na wah oh

Which kind life dem dey live na wah


Yahoo dey hard everybody

Even some girls don dey bet

If nor be bet9ja 1xbet

Na almighty sporty bet

Where your heart go take break

And e fit still make you pass out

Na when you login your sportybet account

You kon dey see what is cashout

Girl when I collect her virginity

She say if I leave her na calamity

Say I must love her till eternity

Because of her I go join confraternity

You can call me burna cos i be city boy

I nor dey follow girlz dem wey dey pity boy

If i find peace of mind with you i go stay

To hell with who those wey nor dey give me joy

What if your girlfriend is not cheating on but she's cheating on her main boyfriend with you

My brother e get as e be e get as e dey i hope am relating with you


I nor fit carry girl matter for head

But I fit carry her baka for bed

No sacrifice and no blood is shed

But steady steady she be giving head

eh


Na which kind life I dey live

Which kind life you dey live

Na which kind life we dey Live

Which kind life dem dey live

Na which kind life I dey live na wah oh

Which kind life you dey live na wah oh

Na which kind life we dey live na wah oh

Which kind life dem dey live na wah


Na wah oh

Na wah oh

Na wah oh

Na wah

More Lyrics from Erico Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status