Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Oh na na na

Bigvie tide

Bigvie tide

Bigvie tide

Bigvie tide eh eh


Many things Dey sup for this hustle wey Dey make am hard like stone my brother

Everybody crying behind shiny teeth, I want no more panicking, Na why I run my race like cheater

Shooting bad belle (clearance Peter)

Every goddamn risky I go take am

Love or hate I nondey fake am

I no call anyone my fears I Dey face am


Grinding stone no grind reach me

You go think say I sabi play hide n seek ni

When I see my guys with benz

I Dey Jump gun fence cos I no won Dey where them go shenk me

Grinding stone no grind reach me

You go think say I sabi play hide n seek ni

When I see my guys with benz,I Dey Jump gun fence cos I no won Dey where them go shenk me


Never look down on me ( mo n sor bai shey eti gbo)

Eshi mashe odogwu femi nor

Say make I give up (Ebami sor)

Never look down on me ( mo biyin shey eti gbo)

Eshi mashe odogwu femi nor

Say make I give up (Ebami sor)


Jah be merciful Ghemileke

People I no sin they won gbemi sepe

Buh opelope anointing

You fit see me rest always I'm grinding

Everything I do is on God

Risked many thing cos I wanna be somebody

Risking like I've been on Sporty

Risking like I've been on sporty

Ahn ahn all on me when I enter the street o

Nah them be vexing cos lately bigvie taking no shit o

Ah ahn all on me when I enter the street o

Nah them be vexxing lately Bigvie Been taking no shit o


Never look down on me ( mo biyin shey eti gbo)

Eshi mashe odogwu femi nor

Say make I give up (Ebami sor)


Bigvie tide


Oh nanananana yeh yeh yeh yeah


Grinding stone no grind reach me

You go think say I sabi play hide n seek ni

When I see my guys with benz,I Dey Jump gun fence cos I no won Dey where them go shenk me

Grinding stone no grind reach me

You go think say I sabi play hide n seek ni

When I see my guys with benz,I Dey Jump gun fence cos I no won Dey where them go shenk me


Never look down on me ( mo biyin shey eti gbo)

Eshi mashe odogwu femi nor

Say make I give up (Ebami sor)

Never look down on me ( mo biyin shey eti gbo)

Eshi mashe odogwu femi nor

Say make I give up (Ebami sor)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status