Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

Pressure - Zerrydl

...

Zerry pon this one

Bi bizzy

…….

I been on the road and I’m lost in thought

Never loose faith

I put my trust in God

Put my cellphone on do not disturb bcoz if you no get money you go see many insult

I know jah jah cover me

I remember when nkechi pour me water ni

And she go Dey call me

Everytime I no Dey pick oo

I never make money tell me why I go Dey sleep oo

Chorus

Deep down I feel far away

From the pressure and the stress

I Dey face from each direction

So dis time I’m gonna sought a way to find redemption and save me the pressure

I Dey my hustle mood

Do not disturb me

Same time my girlfriend she still disturb me

I got to concentrate coz I Dey chase money

Coz if the oppression come e no go funny

How do I pay?

Cashapp to WALLET

Trade by vendor and trade my money I collect but they still Dey discuss money full your pocket

Enemies be like snake inside toilet

Lost a lot I never loose my faith

Dem be try take my place but I remain Zerry dl

How you wan take feel like when people wey u call your friends they pluck your feathers take Dey scratch ear

When I fall Afam wey up

I’ve never been sober only(?) when I’m in my place

Now I put a smile on my family face

I finally know how the money Dey taste

Deep down I feel far away

From the pressure and the stress

I face from each direction

So dis time I’m gonna sought a way to find redemption and save me from the pressure

Deep down I feel far away

From the pressure and the stress

I face from each direction

So dis time I’m gonna sought a way to find redemption and save me from the pressure

(Deep down I feel far away

From the pressure and the stress

I face from each direction

So dis time I’m gonna sought a way to find redemption and save me from the pressure )

Written by kaba(Kabisko kb)



+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status