Loading Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Loading loading
I wanna kit up in designers
I wanna pull up in my beamer
I wanna link up with cubana
I want to jaye ni uganda eh
Loading loading
So ngbo mi
Omo iyami songbo
Lati maracana won gbo mi
My tendency sha naa
So ngbo mi
Omo iyami songbo
Lati maracana won gbo mi
My tendency sha naa
Loading lodindin
My blessing loading
Coz na grace dey follow me
Dey follow me
Loading lodindin
My blessing loading
I go rock my zanotti
My zanotti
Awe
Rara ma luquisa
Jejely pop mowet
No be silencer
Awe
Rara ma luquisa
Jejely pop mowet
No be silencer
Many many things dey for my mind
Wey i won talk oo
I dey pray for the day
Wey me dey start to day control
Control
Many many man put in magic with heavenly love
Plenty jinja
Coz is a night shift
Night shift
Loading loading
Show me your way ah
Kilo wa nwii
Kilo wa wii
I been waiting for the paper
Kilo wa wii
Kilo wa nwii
Show me your way ah
Kilo wa nwii
Kilo wa wii
I been waiting for the paper
Kilo wa wii
Kilo wa nwii
Loading lodindin
My blessing loading
Coz na grace dey follow me
Dey follow me
Loading lodindin
My blessing loading
I go rock my zanotti
My zanotti
Awe
Rara ma luquisa
Jejely pop mowet
No be silencer
Awe
Rara ma luquisa
Jejely pop mowet
No be silencer
Loading loading
Loading loading
Loading Loading
Loading loading