Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2023

Lyrics

My calling - Kelz

...

My calling

Hear my story

But no one holy

see many things

You can ask my homie

when I’m running, my fears keep coming

Blood in my eyes but i see it coming

i was screaming, my light was dimming

Space in my heart and no one could fill it

This irony, you cannot stop

Cos one day every man must face it

1minute remaining

E no fit affect my calling

Even rain no fit stop my balling

Frenemies no fit stop my calling

Sun gon shine and rain gon fall

Evil man no fit to stand tall

Nobody fit affect my calling

Wetin go be go be my darling

I remember all the dark days

All the nights wey me and mummy dey pray

All the tears and all the nightmares

Story of my life, many no go fit relate

Many things wey them no believe ehh

Many things wey them no fit see ehh

And they know me I no go gree ehh

Crossed many waters and many seas

See ma formula

Bust their medulla

Can you see me now

Geh in popular

For their TV now

Na me be their regular

Badman thing I go pull up in my bezima

1minute remaining

E no fit affect my calling

Even rain no fit stop my balling

Frenemies no fit stop my calling

Sun gon shine and rain gon fall

Evil man no fit to stand tall

Nobody fit affect my calling

Wetin go be go be my darling

1minute remaining

E no fit affect my calling

Even rain no fit stop my balling

Frenemies no fit stop my calling

Sun gon shine and rain gon fall

Evil man no fit to stand tall

Nobody fit affect my calling

Wetin go be go be my darling

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status