Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

INTRO

WizardManna Rastamana give you all the vibes wey ya know,Da Rastaman pon dat.Never you call me bro where you dey when me dey trenches alone oh,When the money enter no call me your bro me ah gat a different family

CHORUS 

Hey mama money just drop I get frenemies "bocku"Dey don dey call me the boss oh, say meka order the dorimeEhh ehh hey mama money just drop I get frenemies "bocku"Dey don dey call me the Goat oh, say meka order the azul "just dey play"

VERSE 1

Inna the days when me hustle for me yard, doremifasolatido me do all nightAbobi buy lapi press like a banker the boy sleep shima calli me a looser ohh,When I dey hustle for koro, hulabalu demma laff me for corner Back inna the days when me hustle for kobo the boy dark oroma call me a monkey.

CHORUS 

Hey mama money just drop I get frenemies "bocku"Dey don dey call me the boss oh, say meka order the dorimeEhh ehh hey mama money just drop I get frenemies "bocku"Dey don dey call me the Goat oh, say meka order the azul.

VERSE 2

Now I see you calling my fone demma tell me say meka show dem,Abobi show me some love.Bitches demma gbesu momi demma turn up say meka show dem,baby show me some loving.Now I dey see dem korokoro, dey wan know my curriculum, Oluwa don bless the boy dey say na ritual Confuse them father gimme ridim like a pentecost let the world sing my ridim and blues.

CHORUS 

Hey mama money just drop I get frenemies "bocku"Dey don dey call me the boss oh, say meka order the dorimeEhh ehh hey mama money just drop I get frenemies "bocku"Dey don dey call me the Goat oh, say meka order the azul "Dey play"

OUTRO

Never you call me bro where you dey when me dey trenches alone oh,When the money enter no call me your bro me ah gat a different family. "chaii"Never you call me bro where you dey when me dey trenches alone oh,When the money enter no call me your bro me ah gat a different family.

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status