Canada (Remix) ft. Olamide & Wizzy Flon Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Canada (Remix) ft. Olamide & Wizzy Flon - Magnito
...
we pull up like who be gagaban
.......
Pull up like who be gagaban
fresh out
see eh you a d I know say since when Dem try colonize us for this Africa we never benefit from any of those countries you and I know say the country wey we dey benefit from as Nigeria youth na Canada Canada Canada Canada
MAGNITO: na Canada cana x5
OLAMIDE: yeah x2 we pull up like who be gagaban
All white everything like alagba
shey you wanna know how we dey get bar
you no fit know you not my Alabam
...... I won't holla back
I go cross that river like Calabar
f*ck that
she wan gimme lamba
beat of life she wan take samba
kuro n be
okokobioko
give me through pass
oya soko
to ba fe ro wa oni struggle
fami Ni irugbon no call me uncle no call me uncle oshimilanga
........ on the way to Siri Lanka
stop playing nigga don't be a wanka
oti pe gan ti mo sere Waka
balling like kaka
ajigijaga
rap steady non stop no dey staga
cursing leave them with a clean fanga
make a shawty go crazy with a back shot like yo easy Tiger