Holiday Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Holiday - Rema
...
Another banger
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Nah make me thief my own guy laptop
Come out alive Omo me I thank God
My money big you go need tractor
If he be say you wan carry my waist you go need new gym instructor
Straight out of Benin ….
I drop my ep p
2019 them think say the Gbedu go finish
My music is travel from India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me be say una no Dey believe
I will never forget the time wey bad belle dem cast is away fast forward to today
Everyday nah holiday eeeeeeee*2